I'm in love with Oga Amos i can't sleep i have been dreaming about him all days i can't sleep ooo some one should please tag him for me 🤦😥🙏😭😭@Oga Amos please I'm dying slowly for you
OGA AMOS pls if na play tell him not to do this again, this prank is too expensive people to do ooo, pls tell them not to be using this kind of prank again is not good
You are kind of person god go bless you more
😂 omo this guy dey funny me 🤣 with his English 🤣🤣*philanthropos*
He's very mad I swear. He to say he nor go fit do am nah he go spoil am
that guy nor go last ooh
This fish pie day behave like gay 😂😂
Alex this ur prank dey very expensive oo oga Amos take heart cuz u be prank star😂😂😂😂
Nice one oga Amos love you
What a dangerous move oga fish
But this fish pie seller too do oo😮😂
Fish pie don’t have money to fix him own expensive prank. U go really see ozeba for lagos be that🤣🤣🤣
If to say fine fish pie nah woman I for say something Dey between una 😂 because d way he dey say u go pay and u most pay dey funny me 😂
I swear 💯💯💯
i too like this guy with his accent sweet voice😂😂❤❤❤
This fish pipe voice is so
Omo fish pie guy self too do oo
The laugh guh sef 😂😂😂
So annoying😂💔
They suppose arrest u for paying for that car and if u still book another ride for that fool na em be say ur own foolishness is on another level
Prank wey you don spoil person chop pot
Why una no use Benz do the prank😂😂
It would have been better
Omo fish pieeeee go too far ooo
Chaii yaa....
if you no that they are acting gadder here😄
He's still learning but he should have sense.
More love to the street ❤
This finish pie man self
Imagine this kind prank 😮😮😮😮😮😮😮😮😮
Jezzz alax no do well o😂
So ungrateful n selfish human being 😒😒
Fish pie wan enter Benz people are so ungrateful
This guy call Alex na mad man
This one no even be prank na selfishness
I'm in love with Oga Amos i can't sleep i have been dreaming about him all days i can't sleep ooo some one should please tag him for me 🤦😥🙏😭😭@Oga Amos please I'm dying slowly for you
Hi
@@SonOfGrace-p5r hello
E be like say na small pikin full this comment section person do bad thing u na Dey laugh weten funny here
Re u a kid to recognize dis is a scene they created to make money
Alex na Wahala u cause ooh
This boy nawa wo
More love to the street
Is a skit how did he fine the stick immediately
Fish pie need to go back to school,J S S 1 will suit him
Subscribe guys❤🎉🎉
You dey prank amos but nah for em page you dey
Shaa make una Ride on, I hope say you collect better money for this video he invited you to shoot
Is a skit how did he find the stick immediately ? Is just staged
I hate the fish pie guy he's insane
Mumu pple
As them no get wetin to do with money 😢
Johnson oil just de smell everywhere
Make P Diddy no see this one sha
❤❤❤❤❤more love to the street
This kin prank no work
Nah the fish pie guy go pay the money
No be everything be prank?
this strange is too expensive
No be fish pie guy of yesterday
Hi Oga Amos ❤🎉❤🎉
This wam na skit not prank…😂😂 who believed this
You don't need to believe anything because
What has happened has happened only God will judge us
Na skit joo
@@ogaamos1oga na skit
Omo 😂😂😂
That guy nah m@m@
OGA AMOS pls if na play tell him not to do this again, this prank is too expensive people to do ooo, pls tell them not to be using this kind of prank again is not good
This guy good 👍
Ahhh this one too much
Alex, God, go punish u. oooooo u are going to pay if na me be okay Amos
Done 🎉
So ungrateful human been
Where una dey see money. With this your 2k subscribers una dey buy benz , i wonder how you take dey see money ooo
Subscribe guys 🎉🎉
This one is not prank is no sense 😮
Alex this ur prank 😌
Oga Amos I just want to bliv dis is a prank btwn the both of u cos dis is r*bbish the fish pie guy just did is dis a prank he called or m😢dness
Which kin prank is this?
Edit: emotional, psycologycal, conscious envious blakmail and staged strang way of helping people and gaining 😂smhfs
Ridiculous
WtHeck
Is this sitte not prank abege 😮😮😮😮😮😮😮
Hello
❤❤❤❤❤❤❤
Alex who you be to OGA AMOS😊
This Alex no get sense
😂😂😂😂
Big man
Mad people
Hello 😢
This is not even prank at all
The both of them should stop doing content oo because I no wan vex again
Stupid set of people
🙆🙆🙆🙆🙆
Stupid prank
Someone is impersonating you on Facebook and trying to extort money from people in your name
No sense
Acting
Rubbish
I hate this guy content
It's annoying
This is not a prank
You and that useless fish pie guy no get sense
More love to the street
Hello 😢
More love to the street
More love to the street
More love to the street