Skale don’t want to speak up the real story you write for EME artist and that is the fact but it good if you keep the secret but let people know the real fact pls
Wiz had love but he misunderstood you. Plus "too busy for me" for someone you might have seen so busy but cares for you wouldn't sit right if your younger brother says that about you.
I suppose swear for u but I no go do that,you wey you be like toilet tissue paper..suffer no dey tire you,do you think Peter obi is the right candidate or tinubu?dey don you suffer scatter your brain(mumu)I no wan abuse you ni ooo
@@olamilekanemmanuel4933 abuse me na,ur yeye sowore wey work for buhari during good luck regime,weray,dey chop his eyes he wan cus revolution,e don see mumu wey nor get future wey he go use scatter d country and run to us or UK,make e pack his family to come start revolution na,lost 🐑 sheep nie,ewu,abi u deaf when skales tok say e dey always get wahala with govt him nor knw say d guy dey contest...mumu make una dey dia dey follow am like ewu up n Dan.
Skales is a vibe aswear, I like his simplicity and humbleness.. Such an amazing artiste.
Ur songs are evergreen bruh ST(2)dk
Skales !!!!🔥🔥🔥🔥
Much love skalo🖤
Always feel good skales
Omo industry can be so tough at some point bro .. skales actually scaled through.. bless God brotherly..
Saw what you did there
Skalo ❤️
This interview is real and dope 🔥👏🏼
May God bless Olamide Baddo 🙏❤️💯
Olamide respect ❤
God bless olamide 🙏🙏
The sowore joke😂😂
God bless badooo
Skale don’t want to speak up the real story you write for EME artist and that is the fact but it good if you keep the secret but let people know the real fact pls
Wiz had love but he misunderstood you. Plus "too busy for me" for someone you might have seen so busy but cares for you wouldn't sit right if your younger brother says that about you.
Sowore is the best among the candidates
Is like u are high,sowore ko,sowore ni
I suppose swear for u but I no go do that,you wey you be like toilet tissue paper..suffer no dey tire you,do you think Peter obi is the right candidate or tinubu?dey don you suffer scatter your brain(mumu)I no wan abuse you ni ooo
@@olamilekanemmanuel4933 abuse me na,ur yeye sowore wey work for buhari during good luck regime,weray,dey chop his eyes he wan cus revolution,e don see mumu wey nor get future wey he go use scatter d country and run to us or UK,make e pack his family to come start revolution na,lost 🐑 sheep nie,ewu,abi u deaf when skales tok say e dey always get wahala with govt him nor knw say d guy dey contest...mumu make una dey dia dey follow am like ewu up n Dan.
Bros why you dey cry , you dey compare person yesterday to today , you need medical attention.@@awesometayo