MayD is looking for who will make him train You know if you took any bad thing We FC will surely come for u MayD but let me tell you MayD You too small For FC Not even popsy You are looking for somebody That will make to come back timeline😂
Omor if no be Davido who be wizkid if e no drag davido who e be omor dis guy na big fool dat girl where e dey talk about fit dey on top of gbola dey na omor Dem do dat Guy the juju dey work
Baba 4 d first time you no get sense so if person no do music again he done fail. Did you know how much may D done invest .... Baba may D watch fit buy your whole family
This is what dead musician in this Nigeria are doing now, bringing argument into the internet so that people will notice them 🤣 oga if wizkid FC face you 😅 that money wey Davido promise you so you no go see am angin just be calm and prayerful make God use you. 💯
which one be im no reach wizkid holla at ur boi? do u know how many songs may d has written? you wey just start to dey create content u go just dey talk anyhow. delulu fc.
Adams I have been looking at your videos since 2019 I love you bro
Strongest man
Adams that’s y I love listening to you,u are always on the side of the truth
Big up
@@BraimahHabeeb1idiot u know it is not true
Big up to Davido ❤❤❤🎉🎉🎉 baddest. 001, 30BG.❤❤❤❤🎉🎉
May D Your Bad Energy or Jealousy can't stop God Blessings, BIG WIZ is Blessed, with a sufficient Grace and he's the BIGGEST in Africa..
What is blessing of lizard every body have blessing
Portable is bigger than May D. That is the bitter truth
Davido ❤for ❤a ❤reason ❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤001 baddest OBO
😂 E wan use chala trend 😂
Nice update brother
Wizkid na strongman 💪 I won't lie
Strong insultive shit
Your papa
@@seekerstevenc he is the biggest Eva,,,leave chochocho for noise makers.
@@WisdomGodfrey-g5yyour mama na wereh
@@Tillimor I love both of them wizkid and Davido
Adam, there is nothing like “Due respect to MayD”. He doesn’t deserve any respect.
i too like this guy he dey ever dey talk truth
Good evening Adamslink family. May D for no put mouth for this matter big respect to him tho! ❤❤❤❤🎉🎉
I swear I too like this bro always said the truth
Ok naa! Nice update Adams😊
May D should go and sit down 😮😮😮😮😮😮
MAYD wan use fc trend
Fact
King David
001
OBO
Papa twins
Badest
❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤
Those two guys are funny 😂😂😂😂😂😂😂
May d think say davido go give him money mugu dey play ▶️
ADAMSLIiNK THE BOSS
GOOD MORNING
Me I want to ask question this MAY-D
still they sing song now
Him no know girls 😅😂😂
May D should find someone to rest. He has nothing to expose about wizkid brr. Let there be peace ✌🏾 ❤
Nice one 😊😊
I like this guy
Small nyash may d 😂😂😂😂
Big up to 001👑🐐❤️
Y'all should understand that May D wants to use fc to trend. Nothing more
Wetin MayD de talk about Wiz even holla @ur boy beat all MayD songs
Greetings fam...
Adamslink use your medium to always caution fcs since you are also a fan.they cause more trouble than good
May D wen trend with Wizzy name Na normal thing 😅😅😅
Just as some others dey trend with Davido 😂
Like Wizkid.
It’s not May Day, it’s May Deeee
Hunger dey but dem get energy for problem
Where you hear mayday from?
Country and cruise with wahala
There's level to this
Small nyash dey shake
MayD should calm down
WiZkid na big name
Who's mayD ? This guy wants start with Wizkid again I think this is time for him to len lesson
May dee really finish wizkid 😂😂 normally wizkid and may dee dey on the same level
This is time for mayD to len lesson
Biggest wiz is big for a reason regardless 🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎
To be honest Wizkid fans too do. Make we dey talk true
Adams na Wizkid famz first attack May D because he e hail Davido. Wizkid fans dey craze
No mind am
Since how many years na
Wow
MayD come pay your child support for Sweden first before coming for Wiz.
May d way dem Dey help still Dey make noise
Nar wao
MAY D, abeg wetin the guy the sing?
Na mayD everybody for Nigeria sabi
Na zambiza you and your family they live..ode.
Just as Wizkid dey trend with Davido name 😅
Dey play
Say it louder my dear ❤
Na wiz give una fav
Motivation (Davido)
@AbdullahFodayBangura-ud5eu go sleep na man like you, you dey use ur tongue dey clean him shoes, yeye man
Watin e wan expose about wizkid?
>
Braimah said chairman na small yansh you be
Funny.
A tribe called Adam slink Media, is maa d still part Nigeria celebrity
Make him go ask Davido with 30BG
Portable is bigger than him 😅😅😅
I swear
They'll Want to trend
With big wizy ❤❤
You lie, wizkid is trending with Davide
Na true he time done pass but inside there the guy is saying the truth
Big up to wizkid ❤❤❤🎉🎉🎉🎉
U guys should leave wizkid alone na😊
Who is MayD? Na Mumu
That guy should go and sleep regardless 🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎
Na so people dey drag who better pass them just as wizkid dey drag Davido 🤷🤣 Wizkid and MayD is the same 😅 Wizkid should stop dragging Davido first 🤷
See who the talk, Davido na busy body, trying to stay relevant ODE me
Wizkid better pass ur full family mayD way nobody no again he time don pass
@@elfranct2Who is wizkid? Big bird my foot
@@NwubaSamuel-wj9lqdavido self know say him be wizkid fan
@kayodeakinyemi708 bcus davido drop awuke dance wizkid drop kese so tell me between wizkid and davido which of them dey copy the other ?
MayD is looking for who will make him train
You know if you took any bad thing
We FC will surely come for u
MayD but let me tell you
MayD
You too small
For FC
Not even popsy
You are looking for somebody
That will make to come back timeline😂
Is a lie wizkid don't know his limit, he dey go school of insult nd rudeness, his mouth don dump him for ground
May D go rest 😂 now no be TB
It is crstysally clear that you're a wizkid fan,don't be bias in your reaction
Because is said the truth. Most of you are too mumu these days
@@abiodunadepojusame as u brr😅😅
Omor if no be Davido who be wizkid if e no drag davido who e be omor dis guy na big fool dat girl where e dey talk about fit dey on top of gbola dey na omor Dem do dat Guy the juju dey work
Why is it that all your videos you are always talking about Davido and Wizkid
MayD no get sense wizkid left banky w broke he hustle for his own
ASAP rocky😂
I swear
😂😂
Is a Lie he is entitled to any song he performed he have Legal Right to perform any song he sang
That to tell you he no believe himself
Baba 4 d first time you no get sense so if person no do music again he done fail. Did you know how much may D done invest .... Baba may D watch fit buy your whole family
Wizkid fc dey over do abeg 😢😢
WHat did FC do ?
@@4TUNE_TVshut up
MayD nor serious make FC nor come for him😂😂
Oga is not may day, it may D
May dee is a fan,,,davido and all his 30bingos are all fans😂😂😂😂...biggest bird eva❤❤❤
Biggest bird. You go soon talk wetting them go take collect your phone
It's only Davido wizkid has the strength to drag. 😂😂
Everyone has a skeleton 💀 in their cupboard
This is what dead musician in this Nigeria are doing now, bringing argument into the internet so that people will notice them 🤣 oga if wizkid FC face you 😅 that money wey Davido promise you so you no go see am angin just be calm and prayerful make God use you. 💯
Adams you never liked davido once
May D Wizkid fans they took too much
Is MayD still alive
Common sense this Adam no get at all
Big wizkid no stress ❤️🥰❤️
@@hopeandy1649 stress kpai you nd witchkid mouth organ
Maybe or May D want to trend nothing else I don't want us to talk about him because him matter no reach
Adamslink this guy in particular I love his songs but he’s still not up to big wiz at all regardless 🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎
Na childish
activate
Lol
Let's be honest may d way better than wizkid
Ode,,,,enter house ....😂😂😂
U be DAVIDO fans when they talk u go know e no.even better pass omale sef
But ro be honest what are u smoking broer,may is better than Wizzy ,even Davido combine may d no reach
@@RilwanOwolabiShittabey no mind Am,na dust e dey smoke,,so e dey make am misyarn anyhow.
@@RilwanOwolabiShittabey comon don't put wizkid were davido dey is insult to davido and you no this
Big up to wizkid ❤❤❤
This guy na mumu man
which one be im no reach wizkid holla at ur boi? do u know how many songs may d has written? you wey just start to dey create content u go just dey talk anyhow. delulu fc.
Who is May D ?? He is failed artist..