Osao from way back no worry ❤❤❤❤❤❤ 🎉🎉🎉🎉 Best comedian in Edo , naija , Africa ❤❤❤❤❤❤❤❤❤ Best video I have watch , like I swear I get joy say solo no loose Omo , if ur guys no deliver you eh na big loose gaurd, if na real life those ur guys u for run Dem like 50k each extra u get ba Incas of next time 😅😅😅😅
I really like the plot twist, the waiter na comedian. He dey apply the pressure per second.😂
Brother solo, your mind go dey😂😂😂
Make dem leave dis comedy thing for solo 😂😂
Yeye man
This one yhur husband dy call me thief, if i show am thief 😂😂😂
😂😂😂😂😂 smart move broda solo😂😂
Vry smart one from solo😂
Osao from way back no worry ❤❤❤❤❤❤ 🎉🎉🎉🎉
Best comedian in Edo , naija , Africa ❤❤❤❤❤❤❤❤❤
Best video I have watch , like I swear I get joy say solo no loose Omo , if ur guys no deliver you eh na big loose gaurd, if na real life those ur guys u for run Dem like 50k each extra u get ba Incas of next time 😅😅😅😅
That guy nor be Castro Pee ???😂😂
I was wondering too. Looks like him. 😄
Lol 😂, brother solo.
Nice one
if you see the style wen i sew 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
U are finish 😂😂😂
Kastro how far now❤
Its good 2 c Kastropee once again
Still protect him customer join 😅
😂😂😂😂😂😂😂 Brother Solo
The style many
You go ask your wife when the material is ready lol you go wait till Jesus come😂
lol see Castro 😂😂
Nice payback 😂
😂😂😂 Nice script 😂😂😂
I swear 😂😂😂❤❤❤
😂😂😂😂😂😂😂