U are right about Gallagher, by now could have gave us like 6 to 7, I can still remember christer palace last season and almost all his goals was from the edge of the box
Fun fact in our last 5 Premier League games we had 85 goal attempts and we only scored 4 goals and 3 came from Palmer and the 4th from James. I said in my preview that our finishing is poor!
God bless U bro ! But most we Chelsea fans even plus this Dani wey dey talk don't know this as a Chelsea problem cause all this error dey always shows even if Chelsea got win
Exactly football now is so different and rigid, no flexibility of players fitness and co . Everything is down to the manager tactics . Most teams waiting to get to the box before getting a goal . Jackson is yet to score an outside box goal . Players playing like robot just passes all through.
@@obimc-anthony8140Which chances oga na championship player and championship coach jemes score now give James 60min he no score am sure u no go talk this LoL 😂 this Chelsea Dem the fact be say the fans and the players including the coach all of una are confused una no dey title race una wan dey focus yet una no fit still focus not to talk of win match
the coach and Jackson is our problem, every time you people we be supporting Jackson,he has played 6 matches without goal, but Nkuku have not been given one or two matches to play full 90min.the coach we only bring him 10 or 5 mini and some people we be expecting him to do magic, the reasons why we didn't make top 4 and win man city for fa cup semi final last season was because of Jackson, and as you all can see him is drawing us back out of top 4 again missing all the chances they are creating for him. Daniel you no talk about Felix impact today,I don't know why maduake, Jackson, and Palmer we be playing for EPL and some people we be saying Felix and Nkuku can not play and the coach we put them on the bench for a own 90 min tell me what did Jackson play today that the coach did not sub him, and bring in Nkuku.
See Dani and his analysis now but If na Godfrey, na Arteta e go dey shout like say d pple wey play d match no get very tactical messages to kill deir match. Vex but be objective.
1_0 I dey para for ous,dem dey shii me say guy una dey win,but dem no know wetin men don see,2_1 dem begin follow me pray make chelsea score again,At this point I don comot mind for that top 4 sef,Previously I comot mind for league,now I don comot mind for top 4,The kind pain man feel this night omo I no pray to see am again,It is well,Walai it is well oooo
Somebody should tell daddy that,he shouldn’t mention United in his comments. Just talk about your team bro😂. They’re falling apart They’re falling apartttt Chelsea football club They are falling apart😂😂😂😂
Everytime Palmer scores in 13’ or 14’ minute, we Dey always lose or draw the game. But that top 4 no sure again o… teams don figure out Maresca tactics. If we can’t beat these teams then who are we going to beat?
This is why I keep saying, never overhype Chelsea when they're winning, Michael Jackson has finished Chelsea for his sluggish, and goal opportunities missed
Maresca should experimenting jame and gusto was fit i don't see why playing caicedo on rb and it time for Jackson to come from the bench nkunku today will score most of that chances Jackson has cost us for the last five games
Jackson has single handedly cost us at least 15 points now from all his missed chances. I have told Coachy to switch Palmer to a 9 and Jackson to a 10 problem solved. See how Palmer finished like he’s Messi. Jackson can even play a DM at this point, but you see that number 9 role? Naa!!! Lock up! His decision making is poor. Jackson has single handedly cost us at least 15 points now.
We don't need any other defender than a player that's purchasing trophy and award in our squared,a player that not play but he wants to win a Trophy and be nominee for top award,eg a player like benzema,Osimeh even Vardy is better in our upfront because he has the mentality to score and win a game
Lol Dani oooh! I think Jackson na ya man now he don to darkness Yehyeh! Always coming every week that Jackson na big for error for Chelsea front plus error coach nothing good fit come out
Na Chelsea first cook but they cannot eat cos the food dey Bourn Mouth 😂😂😂
Wisdom lol
😂😂😂
Guy😂😂😂
😂😂😂
Chai.... God dun ready duplex for you for heaven 😂😂😂
I love Dani, well said 2005 we started supporting Chelsea atleast we were privilege to see success upon success 💙 this current team is borla
Dani calm down naaa you guy are not in the title race 😂there’s power in the tongue 😜😂😂
Na tongue dey play game?
@@eclipseimage3937 Leave the werey. He knew why we said it but the Nigerian religious mentality in him won't let him use his head
On behalf of all Man It's fam. I reject that curse ooo... Leave it to Chelsea alone Oga
Good game,they only want to get 1 point 😂😂😂, Nairobi Kenya 🇰🇪🇰🇪
Dani no go kill me o! We are officially in title race! 😂😂
Thank you Dani AGAIN for speaking facts about Gallagher.
Chelsea fans will regret making fun of him.
True talk Danni
This guy's just day play with our emotions
U are right about Gallagher, by now could have gave us like 6 to 7, I can still remember christer palace last season and almost all his goals was from the edge of the box
Hello my fellow yahoo boy, madueke says yes😂😂😅😅😅
Chelsea is in the title race they said😂😂😂
Who said?
Dani dey on para mode this night oo😂
Seriously now
These players fit make person mad not bcus of them o bcus of the love you gat for your team now
We just need three points 😂😂
Now three points in 15 games
Fun fact in our last 5 Premier League games we had 85 goal attempts and we only scored 4 goals and 3 came from Palmer and the 4th from James.
I said in my preview that our finishing is poor!
God bless U bro ! But most we Chelsea fans even plus this Dani wey dey talk don't know this as a Chelsea problem cause all this error dey always shows even if Chelsea got win
This shows that it is only palmer that has the winning mentality
Dani you dey correct football don spoil ooo
Dani, I agree with you. Football is gone. No more outside box18 shot as we always had back in the days.
You guys should please always mute the TV at the background when doing interviews
Jackson dey use Senegal Juju on Chelsea full management 😂😂😂
Ajeh guy cos dem no even reason buy any striker even the one whey dey dem wan sell am
Exactly football now is so different and rigid, no flexibility of players fitness and co . Everything is down to the manager tactics . Most teams waiting to get to the box before getting a goal . Jackson is yet to score an outside box goal .
Players playing like robot just passes all through.
Thanks Dani, you spoke the heart of all Chelsea fans out 😢💙
16min of pure anger.... I feel for you Dani
the coach have really show us that he is a championship coach
you are a clown
when una been dey win, him be GOAT but now na champiosnship coach
All the chances chelsea created and u call him championship
@@obimc-anthony8140Which chances oga na championship player and championship coach jemes score now give James 60min he no score am sure u no go talk this LoL 😂 this Chelsea Dem the fact be say the fans and the players including the coach all of una are confused una no dey title race una wan dey focus yet una no fit still focus not to talk of win match
Yes oh
If Chelsea had a striker like oshimen,isak or gyokores they could have been 2-0 up first half
16mins of pure venting 😂😂😂😂
Danny button ❤❤
the coach and Jackson is our problem, every time you people we be supporting Jackson,he has played 6 matches without goal, but Nkuku have not been given one or two matches to play full 90min.the coach we only bring him 10 or 5 mini and some people we be expecting him to do magic, the reasons why we didn't make top 4 and win man city for fa cup semi final last season was because of Jackson, and as you all can see him is drawing us back out of top 4 again missing all the chances they are creating for him.
Daniel you no talk about Felix impact today,I don't know why maduake, Jackson, and Palmer we be playing for EPL and some people we be saying Felix and Nkuku can not play and the coach we put them on the bench for a own 90 min tell me what did Jackson play today that the coach did not sub him, and bring in Nkuku.
Chelsea tried na Jackson was a lethal weapon in the attack. He posed a threat till the end.
Appreciate jackson his better than our Harvert.chelsea just need sancho and madueke to keep supporting Jackson in terms of goals
Na the first time i dey see Dani vex for interview
Dani you have finished what is in my mind 💙💙💙
Jackson is an underrated stricker; Chelsea does not have attacking force without him.
😂😂😂
You are a very wicked for this comment
the coach our number one problem, follow by Jackson
The moral of 2007 wey you talk about chelsea, the maturity about our team makes us win vita match even if we don't play well
you guys are doing well. cheer up Dani
Dani you're stating facts
I'm with you Dani.. I switched off my phone at some point. I'm really tired of seeing same result game after game
Oga we Man U fans reject ur prophecy.... 😂😂
Chelsea and Arsenal fans cry toomuch 😅😅😅😅 I dont know what they want Man U fans to do.
😂😂😂😂 una go weep!
This brother has complained about playing Palmer on the right wing, now he wants Palmer on the right wing? 😂😂😂
I love this game.
See Dani and his analysis now but If na Godfrey, na Arteta e go dey shout like say d pple wey play d match no get very tactical messages to kill deir match. Vex but be objective.
Godfrey no Sabi this analysis thing... The guy just dey shout
Dani u said it all i love ur comments❤100%
Omo this club dey weak me very upsetting result
😅😅😅😅 So think Bournemouth came to joke sah it's 11 vs 11
Madueke was actually productive
My pikin go don get pikin e weak me
I agree with you Dani
We no serious droppong points anyhow
If only Arsenal will take advantage of these draws... 😢
1_0 I dey para for ous,dem dey shii me say guy una dey win,but dem no know wetin men don see,2_1 dem begin follow me pray make chelsea score again,At this point I don comot mind for that top 4 sef,Previously I comot mind for league,now I don comot mind for top 4,The kind pain man feel this night omo I no pray to see am again,It is well,Walai it is well oooo
Somebody should tell daddy that,he shouldn’t mention United in his comments. Just talk about your team bro😂.
They’re falling apart
They’re falling apartttt
Chelsea football club
They are falling apart😂😂😂😂
Dani you are doing well but please it's better we know that playing pamer full time is not good thing. Some times pamer second half is not always good
See madueke s
Forming big boy for pitch
Lol leave ham. Estaveo dey come soon. The guy dun tire me!
Buh una no dey title race na😊
Chelsea dey behave like England under Southgate, having world class players without knowing how to use them
This tears sweet.
😂😂😂😂 0:15
😂😂😂 watin dey make me vex be say Chelsea and arsenal no say they need striker.. but arteta Nad maresca no get sense😂. Chelsea get luck oo
Make them bring Santos please
I’m so mad that I can’t even sleep. Maresca,Jackson,Madueke and Sanchez.
Oya sleep, mental health matters😅
Still bleeding hahaha blind man for our attack 😂😂😂
So now Chelsea don enter default settings.
"Very Good Game"
"You always say you are not in the title race"
Chelsea have United number
I didn't exoect much from maresca....infact i understood why Leicester needed him out...i don remove mind from anything chelsea
😂 colwill likes delaying too much. Sanchez too much mistakes
Dani o agree with you
These our team we need more bullet from the midfielder but if you look these our team if palmer nor shoot nobody dey shoot
As a UTD fan this draw hurt me badly... No na
When we are ready we will get a striker
Una no Dey for title race na 😂😂😂
Was up till 1am only for chelsea to fuck up🤦
If we don’t break the wage structure to get a quality striker, we go cry well well, same old story
This man dey para 😂
We can't continue d way we played this days and we claimed we are purchasing top 4
I came for you Dani this morning but God safe you say you criticize Jackson this morning
make una de interview kuro when bournemouth play big games like this abeg
Aje
Enzo Maresca tell una say n team noto Title challengers 😂😂😂now una dae see am abi Chelsea need striker Mikel Obi was not lying Jackson noto bete 9.
Dani dy really vex oo
very good game bro🤣🤣🤣🤣🤣
Muguful and rubbishful performance😂😂😂, Dani you no go kill me😂
But u follow join mouth say make dem sell Gallagher ooo Dani🤣🤣
Oga, Chelsea don have defense and perfect goalkeeper that can challenge top four,
Everytime Palmer scores in 13’ or 14’ minute, we Dey always lose or draw the game. But that top 4 no sure again o… teams don figure out Maresca tactics. If we can’t beat these teams then who are we going to beat?
Since Mudryk was found guilty of doping, Chelsea has been poor. It all points to one conclusion.
Enzo Maresca now overthinking it. Painful watch every time Chelsea plays!!!!
Madueke played well Chelsea nor just take their chances that's all Bournemouth nor be easy team to play
Muguful performance 😂
I would say and say it again we need a new right back, a new CB and a new striker
Good one
😂😂😂😂 chelsea how market nab
Dani you never see anything. Shebi una dey make noise since.
Caicedo at RB wasn't bad at all, apart from the penalty he had a great game. Jackson missed chances and bad officiating cost us the game
Pressure tiwa o
This is why I keep saying, never overhype Chelsea when they're winning, Michael Jackson has finished Chelsea for his sluggish, and goal opportunities missed
Jackson is one of Chelsea's biggest problem.
Maresca should experimenting jame and gusto was fit i don't see why playing caicedo on rb and it time for Jackson to come from the bench nkunku today will score most of that chances Jackson has cost us for the last five games
Jackson has single handedly cost us at least 15 points now from all his missed chances. I have told Coachy to switch Palmer to a 9 and Jackson to a 10 problem solved. See how Palmer finished like he’s Messi. Jackson can even play a DM at this point, but you see that number 9 role? Naa!!! Lock up! His decision making is poor. Jackson has single handedly cost us at least 15 points now.
We don't need any other defender than a player that's purchasing trophy and award in our squared,a player that not play but he wants to win a Trophy and be nominee for top award,eg a player like benzema,Osimeh even Vardy is better in our upfront because he has the mentality to score and win a game
Jackson is a mess. He killed that game. To score is problem to him.
When I say football is gone ppl don’t want me to say betting has limited players from shooting just about money
Lol Dani oooh! I think Jackson na ya man now he don to darkness Yehyeh! Always coming every week that Jackson na big for error for Chelsea front plus error coach nothing good fit come out
The more you look, the less you see. . . Only few understand.
Dani Jackson try na make una help that guy and stop criticizing him
Move on from Gallagher 😂😂😂