Burna Boy - Wetin Dey Sup [Official Audio]

Поделиться
HTML-код
  • Опубликовано: 7 сен 2024
  • Burna Boy - Wetin Dey Sup [Official Audio]
    Stream/Download: Burna.lnk.to/T...
    PreSave Love, Damini
    Burna.lnk.to/L...
    Subscribe for more official content from Burna Boy: Atlantic.lnk.t...
    Follow Burna Boy
    Website : Burna.lnk.to/O...
    Instagram: Burna.lnk.to/I...
    Twitter: Burna.lnk.to/T...
    Facebook: Burna.lnk.to/F...
    TikTok: Burna.lnk.to/T...
    Triller: Burna.lnk.to/T...
    Listen to Burna Boy
    RUclips: Burna.lnk.to/Y...
    Soundcloud: Burna.lnk.to/S...
    Apple Music: Burna.lnk.to/A...
    Spotify: Burna.lnk.to/S...
    Deezer: Burna.lnk.to/D...
    Boomplay: Burna.lnk.to/B...
    Lyrics:
    I no be one of those men wey dey fear toto f*ck yash check am na kpakoro pa
    Me i know say everybody gat to die one day buried 6 feet under coal tar
    aje Why we no go jaiye oh wetin dey sup
    Tell my broda jeun soke everything is okay oh wetin dey sup
    To ba je nkan to bafe je is allowed ooh nothing dey sup
    abajo toni kin ma so mo oohhh wetin dey sup
    as I no fit depend on talk
    Dem go disrespect on top
    Then I show them wetin dey sup
    as I dey my own una no know wetin dey come
    you are waiting in vain
    I’m overtaking again
    I start to dey dance
    Put your cap to the back
    If you know say na kpakoro pa
    Cuz i came with the gang
    dem know say we bad to the max
    We no come here to come gallivant
    I dey tell paddy man
    cuz i wise like elderly man
    If you no think am well you go hang
    Dem go wan carry chance
    wey you give them spoil your dance
    As for me that one no be my plans
    wetin dey sup, wetin dey play
    i no pay attention ofcourse
    wetin you hear, wetin dem talk
    I’m watching my back and facing my front
    truth e dey bitter needing no salt
    cuz e no be rice and beans and kpomo o
    me and my people don dey consult
    make we dey understand wetin day sup
    aje Why we no go jaiye oh wetin dey sup
    Tell my broda jeun soke everything is okay oh wetin dey sup
    To ba je nkan to bafe je is allowed ooh nothing dey sup
    abajo toni kin ma so mo oohhh wetin dey sup
    pick dem one by one
    from u make me buss my gun
    poisonous like a long python
    gun firing, 911 dialing
    we never liked the sound of dem sirens
    they only respect the money and the violence
    so i get to show them wetin day sup
    I no be one of those men wey dey fear toto f*ck yash check am na kpakoro pa
    Me i know say everybody gat to die one day buried 6 feet under coal tar
    make nobody tell my people make we try cool down
    but if nor be for the sake of one or two things you see know say na down you go down
    wetin dey sup, wetin dey play
    i no pay attention ofcourse
    wetin you hear, wetin dem talk
    I’m watching my back and facing my front
    truth e dey bitter needing no salt
    cuz e no be rice and beans and kpomo o
    me and my people don dey consult
    make we dey understand wetin day sup
    aje Why we no go jaiye oh wetin dey sup
    Tell my broda jeun soke everything is okay oh wetin dey sup
    To ba je nkan to bafe je is allowed ooh nothing dey sup
    abajo toni kin ma so mo oohhh wetin dey sup
    as I no fit depend on talk
    Dem go disrespect on top
    Then I show them wetin dey sup
    as I dey my own una no know wetin dey come
    you are waiting in vain
    I’m overtaking again
    The official RUclips channel of Atlantic Records artist Burna Boy. Subscribe for the latest music videos, performances, and more.
    #BurnaBoy #WetinDeySup #TwiceAsTall

Комментарии • 909

  • @akindeletomiwa6133
    @akindeletomiwa6133 4 месяца назад +38

    Who is here 2024

  • @djmeechymeech
    @djmeechymeech 3 года назад +167

    DJMeech Brought me here. lol

  • @KennethnwacheYT
    @KennethnwacheYT 4 года назад +468

    👇🏽This is how many people who love this track

    • @chrisoghenetegamaloney5799
      @chrisoghenetegamaloney5799 4 года назад +4

      KNTelevision stfu mumu

    • @emilybrownett3751
      @emilybrownett3751 4 года назад +2

      This Man is a King❤

    • @rodtrill3163
      @rodtrill3163 3 года назад

      No the likes up there are how many people like it

    • @dayodavis4911
      @dayodavis4911 3 года назад

      @@chrisoghenetegamaloney5799 updat looke outlet please try and I can 🥫 phone p y the o loose tutorial t

  • @pleasehelpmereach1ksubs799
    @pleasehelpmereach1ksubs799 4 года назад +126

    Imagine scrolling down then you find this comment
    May God bless you

  • @AlienMadeTV
    @AlienMadeTV 4 года назад +127

    Another ye in a making.... If you agree hit like

  • @jamnoise72
    @jamnoise72 4 года назад +86

    My Dad taught me about Bob Marley now I teach my Daughter about Burna Boy - African Giant

  • @MELINDAMOORE-os4kp
    @MELINDAMOORE-os4kp Месяц назад +7

    Who come for Rayan T, after the interview

  • @emekaanachebe415
    @emekaanachebe415 6 месяцев назад +9

    Burna speaks my mind.
    This is the right ginger I needed 🔥

    • @chiba5340
      @chiba5340 3 месяца назад

      Exactly 👍

  • @GOLCATVINTERNATIONAL
    @GOLCATVINTERNATIONAL 4 года назад +201

    Burna Boy is like Fela's prodigal son.. Wizkid is like an adopted son

    • @marcosecody7263
      @marcosecody7263 4 года назад +29

      Whats the comparison for..let just play the song enjoy and dats all...cux all artist have their time to shine

    • @Reactionswithfemifoluwa
      @Reactionswithfemifoluwa 4 года назад +3

      Actually he might be fela's son.. Mum was close not fela.. Respect...

    • @kidalamar
      @kidalamar 4 года назад

      ruclips.net/video/zZbqV8Lr1hg/видео.html

    • @theorderlyman8042
      @theorderlyman8042 4 года назад +4

      He’s nothing at all like Fela. People have forgotten that Fela was a musical composition genius. Just listened to ODOO now and it’s just a spiritual experience

    • @jenoria1570
      @jenoria1570 4 года назад +2

      G. O . A . T truth dey bitter wetin. Dey sup here ✌🏼

  • @Kunda.Create
    @Kunda.Create 4 года назад +102

    "I am watching my back and facing my front" ... Much respect to the African Giant Burna Boy!!

  • @tadiwanashemawoyo6828
    @tadiwanashemawoyo6828 4 года назад +352

    This song motivates me working a 10 hour shift with only 4 hours of sleep.

    • @Trinijojo
      @Trinijojo 4 года назад +26

      yes, 16 hr shift for the past 4 days, 3 hr sleep each nite. keep Burna jamming in my office

    • @osayendecollins2340
      @osayendecollins2340 4 года назад +4

      @@Trinijojo 🔥🔥🔥💚

    • @remyoyeniyi3402
      @remyoyeniyi3402 3 года назад +8

      Same here brother from 🇦🇪 Uae

    • @troyyoung756
      @troyyoung756 3 года назад +12

      From California I feel y’all I work 14 hrs shift 6 days need that bread

    • @ze6980
      @ze6980 3 года назад +5

      Push push hard work is allowed

  • @didii2pac545
    @didii2pac545 4 года назад +71

    He is a genius !! 😍🔥

  • @anuforookechukwu2126
    @anuforookechukwu2126 3 года назад +5

    Ds shit is not for kids,grown men joint💪🏿🔥

  • @jerryhlatshwayo1554
    @jerryhlatshwayo1554 4 года назад +223

    I drank 3 cups of coffee 2 keep m awake so i can listen 2 this album.
    Listening in South Africa btw

    • @jerrydavis4122
      @jerrydavis4122 4 года назад +4

      Ja man me at work in Amsterdam smoking 🙌🏾best song a dis big up 🇸🇷 🇳🇬

    • @goddessluve
      @goddessluve 4 года назад +1

      Listening from California 🔥🔥🔥

    • @kidalamar
      @kidalamar 4 года назад

      ruclips.net/video/zZbqV8Lr1hg/видео.html

    • @patrickpedro6458
      @patrickpedro6458 4 года назад +2

      correct guy

  • @luckyehimen1338
    @luckyehimen1338 4 года назад +95

    I have literally spoent 3 days llistening to this album, unbelievable talent from the African legend.

    • @imar9381
      @imar9381 4 года назад +1

      Not just you...

    • @tammaraj6914
      @tammaraj6914 4 года назад +1

      Me too 💕

    • @fl2rms
      @fl2rms 3 года назад

      I am also hooked

  • @nicolenakata1232
    @nicolenakata1232 4 года назад +27

    Who is here for ALBUM of the YEAR ✊🏾🌀🌪🔥

  • @billjames5009
    @billjames5009 4 года назад +31

    Where's all my Liberian 🇱🇷 people at? African giant Wetin Dey sup? U got me sleepy at work cus I been up all night listening to these fire 🔥 tracks.

  • @user-ko6pe4hw1m
    @user-ko6pe4hw1m 4 месяца назад +4

    Yo, this is 2024, who's listening 🎧 to the award winning Grammy album. Like this if you're here

  • @joashmatiku7945
    @joashmatiku7945 2 года назад +7

    The Madison Concert brought me here🔥🔥

    • @okey10
      @okey10 2 года назад

      Me too

  • @anubizzzzz
    @anubizzzzz 4 года назад +26

    My African people...wetin dey sup?✌🏾✌🏾✌🏾

    • @adamsc9049
      @adamsc9049 3 года назад +1

      we dey fine o

    • @adamsc9049
      @adamsc9049 3 года назад

      @Thomas Hobbs-Allen Yoruba and pidgin English

  • @Mykano
    @Mykano 4 года назад +65

    The whole fusion from Afro pop to Afro blues and Afro everything is amazing...

  • @claudettebailey1183
    @claudettebailey1183 4 года назад +24

    Listing from 🇯🇲🇯🇲🇯🇲🇯🇲🇯🇲🇯🇲🇯🇲🇯🇲🇯🇲🇯🇲🇯🇲 Gwan youth Yuh is Gift from the Gods yuh here dat yea

  • @jaylanmarsh2991
    @jaylanmarsh2991 3 года назад +15

    Mad ting 🇯🇲🇯🇲🇯🇲🇯🇲

  • @garconsdelacampagne9741
    @garconsdelacampagne9741 4 месяца назад +2

    Burna 🗿

  • @budwellmahwite5718
    @budwellmahwite5718 4 года назад +357

    My father told me about Buju Banton, l will tell my kids about Burna Boy

    • @afromobi9889
      @afromobi9889 4 года назад +1

      💯

    • @wendimungai2660
      @wendimungai2660 4 года назад +8

      Wonderful! You were taught well in order to teach well. Blessings

    • @cynd2008
      @cynd2008 4 года назад +3

      Maybe grandkids too - Burna boy's 🎶 is 🔥🔥 It will be around for awhile.

    • @missediri3243
      @missediri3243 4 года назад

      Wendi Mungai BBC

    • @kidalamar
      @kidalamar 4 года назад

      ruclips.net/video/zZbqV8Lr1hg/видео.html

  • @gigialvarez3845
    @gigialvarez3845 3 года назад +87

    My son loves this song . It doesn’t matter what mood he’s in , he just starts dancing to the song as soon as he hears it ( and he is a tough crowd to please) ❤️❤️!

  • @officialpure1005
    @officialpure1005 4 года назад +88

    Who is here before
    One million viwes ?

  • @Gissyq1232
    @Gissyq1232 4 года назад +200

    Listening from Trinidad and Tobago🇹🇹🇹🇹🇹🇹🇹🇹 ...this one is fire🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥

    • @TriniDell
      @TriniDell 4 года назад +18

      I hope sometime in the future we can have a Burna Boy concert in Trinidad and Tobago 🇹🇹

    • @brandooo1000
      @brandooo1000 4 года назад +5

      Fire sistren 🔥🔥🔥🔥

    • @giswhiz14
      @giswhiz14 4 года назад +3

      868 to da world!! 🇹🇹🇹🇹🇹🇹

    • @kidalamar
      @kidalamar 4 года назад

      ruclips.net/video/zZbqV8Lr1hg/видео.html

    • @kayodetoheeb7034
      @kayodetoheeb7034 4 года назад

      Sorry, what part of the planet are u on ? Hearing that for the first time

  • @treobenias9342
    @treobenias9342 2 года назад +20

    🇲🇼 burna's songs give me confidence and i be proud being African boy

  • @emmanuelinnocent3812
    @emmanuelinnocent3812 4 года назад +102

    Burna Boy fans come and identify yourself with buttons below!

  • @1rimzz
    @1rimzz 4 года назад +62

    Its safe to say he never make bad music.. more love ❤🇿🇦

  • @PLVSS
    @PLVSS Год назад +3

    This my favorite song on the African giant

  • @OlaG-el9zr
    @OlaG-el9zr 4 года назад +10

    It's been long a complete and near-perfect Nigerian album has been released. Since the days of Psquare 'Get Squared' and 2face 'Grass2Grace', it's been long we've seen an album so classic. 'African Giant' would give the aforementioned 2 a run for their money but this '2ce as tall' goes one level more to sit solely right at the very top.

    • @mokenalivingstone6908
      @mokenalivingstone6908 Месяц назад

      I understand you completely my brother. #Grasstograce# for instance.

  • @jarreauforney8107
    @jarreauforney8107 4 месяца назад +2

    I'm new to Afro fusion and I been tripping and burna is on another level ❤

  • @dfd2390
    @dfd2390 4 года назад +43

    Numéro 1 en France 🇫🇷 « et tout ça c’est l’destin mon pote » 🤷🏾‍♀️🤷🏾‍♀️

  • @emmaapir2273
    @emmaapir2273 4 года назад +25

    my people wetin dey sup ? one love ✌🏾💞

    • @ed1609
      @ed1609 4 года назад +4

      We deyyyyy

  • @GodsendOkoromu
    @GodsendOkoromu 4 месяца назад +4

    Who's still here in 2024🎉

  • @shawnfloyd3901
    @shawnfloyd3901 Год назад +11

    Let's get it #2023 I'm hearing this for the first time today. So my friend I PROMISE you will see more fortune because I SINGLE HANDEDLY WILL PLAY THIS everyday for the rest of my life! Love you brother from another mother #AfricanGiant

  • @KevinRaza
    @KevinRaza 4 года назад +46

    One of the best song on this album 🔥🔥🔥 WETIN DEY SUP 🔥🔥

  • @4unkyjaymusiq2
    @4unkyjaymusiq2 4 года назад +39

    After watching you and wizkid chilling in London smoking getting high I fall in love with this song .

    • @toumanykante1600
      @toumanykante1600 4 года назад

      Sale

    • @kelvinglad5416
      @kelvinglad5416 3 года назад

      That’s how it goes. Wetin dey sup???🍻🍻😤😤😤

    • @famousosawemwenze6810
      @famousosawemwenze6810 3 года назад

      Me I am not in support of their smoking and the likes what really brought or got me listening to burna boy's songs is the unique vibes I get from them.

  • @kktt8788
    @kktt8788 4 года назад +215

    If you are not smoking kush and listening to this album , you won’t feel the real vibes 🔥🔥❤️

    • @saucym3nace
      @saucym3nace 4 года назад +4

      Facts

    • @stretchh2o
      @stretchh2o 4 года назад +32

      i dont smoke but i still am rockin to dis jam

    • @kktt8788
      @kktt8788 4 года назад +9

      Mr.Klean then you probably missing something spiritual..... he wrote this album smoking kush

    • @stretchh2o
      @stretchh2o 4 года назад +2

      @@kktt8788 damn. :(

    • @princedavido
      @princedavido 4 года назад +15

      @@kktt8788 I was blazing at 2 am when I copped this bro.
      Big facts but sober people can enjoy the music as well the vibe is just different when you're high.

  • @lovemusicbadallgenres43
    @lovemusicbadallgenres43 3 года назад +8

    Burnaaa!!! You are my guy Naw....😀...love you from Jamaica 🇯🇲😅😅

    • @adamsc9049
      @adamsc9049 3 года назад +1

      Nigeria 🇳🇬 loves u too. tell vybz kartel he needs to do a concert here!!!

  • @DenshaqProductions
    @DenshaqProductions 4 года назад +34

    No other artist should drop any album again this year

  • @chimenematuzie1155
    @chimenematuzie1155 Год назад +21

    Who’s here in 2023

  • @yunukenye
    @yunukenye 4 года назад +24

    Where are y'all listening to the African Giant from....am in Kenya 😊🇰🇪🇰🇪

    • @josephabah5707
      @josephabah5707 4 года назад +2

      🇳🇬

    • @matkyalo4992
      @matkyalo4992 4 года назад +2

      🇰🇪🇰🇪🇰🇪🇰🇪🇰🇪🇰🇪🇰🇪🇰🇪🇰🇪🇰🇪🇰🇪🇰🇪🇰🇪🇰🇪🇰🇪🇰🇪🇰🇪🇰🇪🇰🇪

    • @StringerBellz
      @StringerBellz 4 года назад +1

      Zimbabwe 🇿🇼

    • @moussayara6846
      @moussayara6846 4 года назад

      🇲🇱🇲🇱🇲🇱

  • @Bitcoinpapi
    @Bitcoinpapi 4 года назад +1

    No cursing, no talking about stupid shit like guns and drugs, all positives vibes this is why I will always fuk wit burna

  • @Angrybird16
    @Angrybird16 4 года назад +54

    Reppin from🇯🇲💯 Big up Burna Boy with the sickest flow

  • @MrAde-jy3uu
    @MrAde-jy3uu 3 года назад +2

    Nigerians run music in Africa man. Omo Yoruba ni🇳🇬

  • @hillarymbilinyi9067
    @hillarymbilinyi9067 4 года назад +3

    No skip songs

  • @JjIy-jl3fg
    @JjIy-jl3fg 3 месяца назад +1

    2024 we are here 🎉

  • @RealTriggerJay
    @RealTriggerJay 4 года назад +55

    literally 99% wont see this but if you do, God bless you, stay safe and have a wonderful day read my name btw!

  • @GOLCATVINTERNATIONAL
    @GOLCATVINTERNATIONAL 4 года назад +12

    You need to listen to this on the right speakers drinking palmwine, eating Bush meat with girls with waistbeads shaking everything.

  • @anitaphiri9457
    @anitaphiri9457 3 года назад +7

    Burna🔥 for Grammy 😍

  • @kilmson
    @kilmson 8 месяцев назад +2

    World best ❤

  • @Kakashikush94
    @Kakashikush94 4 года назад +16

    Love from somalia, Mogadishu

  • @AmuMabasa
    @AmuMabasa 4 года назад +166

    Beat's so addictive with the vocals gracefully just gliding above and trumpets going with "Wetin Dey Sup", I hope this gets a video I got high expectations for this banger, highly colorful clothes against a dark background broken by the the moon light and of course we cannot get the warm glow of fire...

  • @deaneverlast5398
    @deaneverlast5398 3 года назад +9

    Peeps is sleeping on this track.....clubs would be on fire with this pure👑🥇🔥🔥🔥

  • @jaydapaul1536
    @jaydapaul1536 4 года назад +21

    Who’s here before this song explodes👇🔥

  • @promoglobally9324
    @promoglobally9324 4 года назад +24

    Who's Awake verify this fire Jam🔥

  • @djlandofficial5089
    @djlandofficial5089 6 месяцев назад +1

    Ooo boyyy, nothing dey par naaaa

  • @saimeboy811
    @saimeboy811 4 года назад +83

    This time around we are bagging the Grammy

    • @davidbeckham4900
      @davidbeckham4900 4 года назад +5

      Naso!!!

    • @sokostina2498
      @sokostina2498 4 года назад +2

      Very yes!!!!!

    • @rebelle1672
      @rebelle1672 3 года назад

      no grammy in white world for truth

    • @udezehhenry6172
      @udezehhenry6172 3 года назад +1

      Who's here after seeing the other contestants for the 2021 Grammy awards??. Twice As Tall nominated as predicted. #TAT. Grammy finally coming home

    • @Mai_Dilly
      @Mai_Dilly 3 года назад +2

      You were right❤❤❤

  • @davina2420
    @davina2420 4 года назад +120

    The best I swear🤗...guys look under his shoes

    • @edozieallanah1156
      @edozieallanah1156 4 года назад +3

      I actually didn’t notice until now 👏👏👏 Attention to detail.

    • @alinebrasilful
      @alinebrasilful 4 года назад +9

      Thanks for that I haven’t noticed that before your comment. This is the real Odogwu. Greetings from 🇧🇷

    • @hajimedaisuke3882
      @hajimedaisuke3882 4 года назад

      Okay thanks🙌

    • @charlygram_official
      @charlygram_official 4 года назад +1

      U too geh sense jare....Na wisdom wan wound you so😂

    • @kingsmancmbamara
      @kingsmancmbamara 4 года назад +2

      OGHENE FEJIRO 🦍🦍🦍🦍🦍🦍🦍🦍🦍🦍🦍🦍🦍🦍🦍🦍🦍🦍🦍🦍🦍🦍🦍🦍🦍🦍🦍🦍🦍🦍🦍🦍🦍

  • @nickadiele1764
    @nickadiele1764 4 года назад +46

    I did not see that first line coming, nothing could have prepared me for it.

    • @derek0017s
      @derek0017s 4 года назад +9

      I knew after his collab with Sam Smith that it won't take time before he makes a comment on it.

    • @nickadiele1764
      @nickadiele1764 4 года назад

      @@derek0017s people would actually suspect him?

    • @derek0017s
      @derek0017s 4 года назад +2

      @@nickadiele1764 It became a topic

    • @charles4163
      @charles4163 4 года назад +1

      E shock me like Broda Shaggi eh 😅

    • @treuhandesign
      @treuhandesign 4 года назад +4

      Man! I never played an intro back that many times in my life

  • @Only1Cheriecoco
    @Only1Cheriecoco 3 года назад +2

    Who goes there

  • @rubensalban5697
    @rubensalban5697 4 года назад +6

    King of african music

  • @ITribalChief
    @ITribalChief 3 года назад +11

    Who is back here to clear their ear 👂 after listening to Wizkid (MIL) & Davido (ABT) album?

    • @udezehhenry6172
      @udezehhenry6172 3 года назад

      Who's here after seeing the other contestants for the 2021 Grammy awards??. Twice As Tall nominated as predicted. #TAT. Grammy finally coming home

    • @oluwasegunsamuel2809
      @oluwasegunsamuel2809 3 года назад

      7 months later and made in lagos is globally accepted jokes on you..

  • @4unkyjaymusiq2
    @4unkyjaymusiq2 4 года назад +9

    Dope album expensive music Expensive lyrics not your regular music . Grown man music . You 've got to be metalliy deep to understand this album feel it and decode them lyrics . Production on point . Massive project. God bless you burna you 've proved to us that you deserve that grammy go for it king. You do all. 4unky say so

    • @lambadaentertainment7536
      @lambadaentertainment7536 4 года назад

      He went higher too high from lyrics to sound and mixing burna is good too good

  • @rexqagwai7311
    @rexqagwai7311 4 года назад +71

    They are waiting Again, I'm Overtaking Again 😂straight 🔥

    • @jefferyhamilton6743
      @jefferyhamilton6743 4 года назад +2

      Talking to Davido? Lolz

    • @rexqagwai7311
      @rexqagwai7311 4 года назад +1

      @@jefferyhamilton6743 if you ask me who will I ask lol 😂😂You didn't hear it from me bro😁

    • @beawesome5256
      @beawesome5256 4 года назад +3

      Waiting in vain

    • @rexqagwai7311
      @rexqagwai7311 4 года назад +1

      @@beawesome5256 Yeah had to listen again

    • @udezehhenry6172
      @udezehhenry6172 3 года назад +1

      Who's here after seeing the other contestants for the 2021 Grammy awards??. Twice As Tall nominated as predicted. #TAT. Grammy finally coming home

  • @jasmineundermusic1854
    @jasmineundermusic1854 4 года назад +8

    I’m African American love u

  • @maroundaaboul8341
    @maroundaaboul8341 4 года назад +14

    From Lebanon lived in Nigeria. One love big up

  • @donrex5587
    @donrex5587 4 года назад +11

    My favorite song in the album

  • @gloriaezike2076
    @gloriaezike2076 4 года назад +7

    Thid jam is madddddddddddddddddddd,wetin dey sup ,who Dem b

  • @kingsmancmbamara
    @kingsmancmbamara 4 года назад +13

    I’m watching my back facing my front

  • @themillennialcrisis6978
    @themillennialcrisis6978 3 года назад +3

    im waching my back facing my front who else is doing that

  • @lambalolo850
    @lambalolo850 3 года назад +4

    I know most people don't see burna boy's image under the shoe ....
    Make it black if u do 💪🏽

  • @jamnoise72
    @jamnoise72 4 года назад +7

    1:54 bassline in headphones after this point is just AMAZING !!!

  • @MrAsapG
    @MrAsapG 3 года назад +6

    This Track makes me feel like Simba

  • @irvinedube9681
    @irvinedube9681 3 года назад +17

    This is definitely one of Burna's best works ever. This track straight up on another level 🙌 Zimbabwe approves 🇿🇼🤝🇳🇬

  • @LucaMusicBeats
    @LucaMusicBeats 3 года назад +4

    Nice realy fresh Song haha. Best music and album for me 🥳🥳🥳🥳🤙🏽🤙🏽🙏🙏🙏🙏

  • @kevinratego6246
    @kevinratego6246 4 года назад +9

    Love from +254 🇰🇪

  • @Isiejeme0829
    @Isiejeme0829 4 года назад +31

    The beats bring out the strength in his vocals and song writing prowess. Bless ujp!

  • @JulienWestin
    @JulienWestin 4 года назад +7

    Yaaahh it's BURNaa Boy Fayaaa 🔥🔥💪🏼 FRANCE 🇫🇷

  • @JjIy-jl3fg
    @JjIy-jl3fg 3 месяца назад +1

    Me and my people don dey consult to dey understand watin dey sup !🎉 common fans no one got vibes like oluwa Dimmi fela Anikulapo burna ... He's not a boy , you guyz stop that !

  • @dantysenike3195
    @dantysenike3195 4 года назад +16

    This song is WAP!!! only the wise can understand... in pace

  • @powerogaga7752
    @powerogaga7752 4 года назад +2

    🖤Papa k gave men glory💛

  • @htx1873
    @htx1873 4 года назад +7

    Tanzanian 🇹🇿🇹🇿🇹🇿🇹🇿🇹🇿 and am feeling the heat all the way in Washington..... 🔥🔥

  • @cinistakingvevo756
    @cinistakingvevo756 4 года назад +15

    Straight from Jamaica🇯🇲 shoot a music video for this one bro 💯💯💯💯💯💯💯

  • @ysodabs
    @ysodabs 4 года назад +20

    I can tell that this one will be a hit just like the 'AFRICAN GIANT' album.

  • @paulwest..3365
    @paulwest..3365 Год назад +1

    Who is still here in 2023 listening to this great song from Legend Burna❤🤎🤎

  • @GOLCATVINTERNATIONAL
    @GOLCATVINTERNATIONAL 4 года назад +24

    The opening line of this song is pure Fela..I no be one of those guys wey dey fear toto..

    • @lutendondou6928
      @lutendondou6928 4 года назад

      Please translate, 🙏

    • @pee-buddy
      @pee-buddy 4 года назад +2

      @@lutendondou6928 Bros! No do oh! The translation is only for Africans!!! 🤣🤣🤣

    • @happinessiwuoha3355
      @happinessiwuoha3355 4 года назад +2

      @lutendo is not good for outsiders ear lol

  • @momohcisse4699
    @momohcisse4699 3 года назад +4

    I am Guinean i love burna boy 🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳

  • @felixochieng9889
    @felixochieng9889 4 года назад +7

    African giant under the shoes 🔥

  • @kellyimianvan9923
    @kellyimianvan9923 4 года назад +16

    Can we have our Grammy already? 🤷‍♂️

  • @jewelofnashville4042
    @jewelofnashville4042 4 года назад +10

    In case you don't know, this is Burna real voice. So if you are rocking this jam, kindly go watch him on stage.. It will be crazy 🔥

  • @jimmyme2
    @jimmyme2 4 года назад +11

    Listing from Botswana .....we approve lol

  • @SWS255
    @SWS255 4 года назад +9

    The blazing flame 🔥....... Burna never disappoints, I pray you we all live long enough to be nourished by his songs

  • @philvalantine8853
    @philvalantine8853 2 года назад +4

    Still listening to this absolute BANGER💣💣💣💥👑💯🔥🔥🔥

  • @leeclass1089
    @leeclass1089 4 года назад +2

    Produced by Timbo the king 👑

  • @Kastady
    @Kastady 4 года назад +4

    Burna boy should.shoot a video for virtually ALL the songs ont he album. They are really good songs.

  • @albambengue1608
    @albambengue1608 4 года назад +4

    he went from Burna Boy to Burna Legend real quick 🔥🔥🔥🔥