I dont blame these ladies though, i blame the nkwasia politicians and the fraudsters who have set the standard to 10k and 5k to others ladies , making dem to bill us rough rough 😂😂
I had a this shs female friend back in 2018 we met recently and whenever she want to bill me She comes to my DM playing nice how’re you? how’s everything going for you? then I need like 150cedis den things And the annoying part is we don’t talk oo she doesn’t chat me unless she want to bill me that the only time I hear from her
The girls don’t know in a day the bills edey come wanna top no be dem p3. And they want you to send the MoMo immediately they ask you. Mommy dey bill, baby sis, friends, baby mama and if you have more girls you vibe with, like 3 girls go fi bill u in a day. More responsibilities chale
She say make we be friends na she get boyfriend I say ok cool Fast forward she say make I put am on salary £80 pounds monthly 🤦🏾♂️ Wey how much make I give ma girl? The billing no dey vex me pass the price fixing and monthly expectation
The truth is that you guys are seeing it wrongly. Just as Yayra said "destiny helpers". I say "brothers" ❤😂 what won't a brother do for his sister😮 But, honestly. Ladies please, let's not do this to guys, and guys don't do this to ladies. As in this our economy we all dey manage, you barb! ❤this content. I am Dan, but I am not a boy😂😂😂😂
Please subscribe and like 👍🏾
Hello, please I need you so bad for work
"You are just my destiny helper"", this just dey hit different 😂😂
The Yayira girl is just an actor 😂😂😂
The Yayra gal can act oo😂
She s just funny
This destiny helper gal is an actress she can act papa.... Concert gal
"No be small empire you're building on Facebook" Sharkboy y3 steady 😂😂😂😂
The Yayra girl i sure say she dey bill pass anything 😂
Alla 😂😂😂
She go bill pass
Na gal wey en name be yayra de3 ur money all go yra oo😂
@@gabrieladdae1801🤣🤣🤣
17:22 Sika no ashi! 😂😂😂 That meme though. The face, the teeth, the tie everything in that meme is funny mehn!!
The second guy be realist waa
Me: how are you
Girl: I’m not fine
Me:🏃🏾♂️➡️🏃🏾♂️➡️🏃🏾♂️➡️🏃🏾♂️➡️
I love the Yayra chick. Her vibe is just something 🤞🏿😎
Willi dey love dey fool too much. I figa since this no be staged he no go say zamsaying but he went ahead to disappoint me. 😂😂😂😂.
much love. ❤❤
Sharkboy meme game is on POINT CHALEEEEE.
Much love bro.
Keep giving us bangers.
Why the car no reverse back small den hit the yayra girl?😂😂
13:13😂😂😂😂 atear ...see Twi accent paa he dey force upttt accent
Your own good seff I meet this gal like today the same day norr paddy dey bill 💵 me container oo adey see say naaa paddy it's over waii😂😂
Sharkboy deh force o😂 ashock seh u no laugh for the accent in the begining 😂😂
I had to control myself😂
This one be hyundai accent 😂
We are not there to shoot a movie line killed me😂😂😂😂 ah Yayra😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂
The 2nd guy dey tear me😂😂😂
The motorcyclist part😂😂
I dont blame these ladies though, i blame the nkwasia politicians and the fraudsters who have set the standard to 10k and 5k to others ladies , making dem to bill us rough rough 😂😂
Chicago guy, I’m feeling south side vibes in him 😂
This thing really got me 😂😂😂 my destiny helper
This Yayra girl be actor shish😂😂😂😂she is really something else oooo Charlie. Yayra no go make heaven, like we are not there to shoot movie 😂😂😂😂
The way Sharkboy fixes in the memes and jokes is crazy 😂😂😂 I have been laughing saaa ooo.. it’s 2:21 am as I’m watching this
😂😂
The last guy has reminded me of the "controversial" and funny man at Legon😅, I've forgotten his name. When is he going to feature in your videos again
I’m not sure the guys will follow Yayra 😂😂 else ugo turn next destiny helper 😅😂😂
campus with sharkboy is making yt addictive
😂
Get the Yayra girl a movie role asap. Girl can act😂😂😂😂😂
Ah why Yayra dey bounce like that?
Obi whole savings 😂😂 Yaa Mansa wan take 2 mins take am
You are begging you too you get pride😂😂😂😂
Lol, The destiny helper girl 😂
Some girl bi bill me for 3 month in SHS 3 everyday 10cedis. Herrrr rydees i learn sense 😂😂
How this girl start one day , she gigs we set rep story😂😂
Ebi true. Some ladies for learn how to ask
How you dey go buy something for town, you no dey hold money.
Here for the memes as usual 😂 😂!
The ‘you say’🤣🤣
We are not there to shoot a movie ampa😅😅😂😂😂
Beggar wey dey vex de3 someway oo😂😂
You got missing where? 😂😂😂😂
Sharkboy fool too much😂
The yayra girl why sth dey do am anaa
the second girl be real and funny😂😂😂
I had a this shs female friend back in 2018 we met recently and whenever she want to bill me
She comes to my DM playing nice how’re you? how’s everything going for you? then I need like 150cedis den things
And the annoying part is we don’t talk oo she doesn’t chat me unless she want to bill me that the only time I hear from her
The change guy 😅😅😅😅😅
ei some women dierr 🤣 you’re married asking for a phone from a friend
As adey watch now now 😂som gal dey bill chop money for the week whiles u dey work also to 😂😂
Thank you Yesu... Yayra paa😂😂😂🎉
The second girl nu,wagyini low key😂
Yayra made my day😂😂
Such a funny girl😂😂
Shark boy mmom paa he say you're my spec later we will talk , Nana Ado too say ei 😂😂😂
ODK dey lie😂😂😂😂
Lilwin: aww sister 🤣🤣🤣🤣💔💔💔
Yayra ate with that line tho😂😂😂😂😂😂
Lolol ah ODK celebrity like you no dey fit pay 18k?? 😂😂😂😂😂
Otumfour Kojo Agyemang
Sharkboy, you for give me something o😂. I'm the first to comment on this video. I love your content bro❤😂
Soon😂
@@CampusWithSharkboy I hear boss🎉😌
@@CampusWithSharkboyand me too first to watch your content sharboy
She said you for make am nice lol😂
Gods friend dey eat waa😂😂no mind am
Still a real gee tho🙌🏾
I know that girl paaa😂😂😂
This Yayra girl is just talented she just comedy skits 😂
The girls don’t know in a day the bills edey come wanna top no be dem p3. And they want you to send the MoMo immediately they ask you. Mommy dey bill, baby sis, friends, baby mama and if you have more girls you vibe with, like 3 girls go fi bill u in a day. More responsibilities chale
Ladies😂 and wigs😂😂
4:03 . Asking for 5k . amachee Serwaa Amihere sef Dey charge. eno be 2.5k😂
😂😂😂😂😂😂eiiiii Ghana.
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂💔 adjiiiii these guys are sooo funny❤
Yayra is such a vibe 🤣😂😂🤣
))see thank you Jesus 😂😂😂
There are guys who are using relationship as a medium to bill ladies, especially University students. Note! most of the boys are from UG and UPSA.
The last guy he fool ooh😂😂😂😂
The boys too dey use strategy bill us oo 😅😅😅😅
Lies😂😂😂
The memes for this video they tear me forken😂😂😂😂
😂😂
These ladies can bill u for things demma pupii saf cant afford give their mumiis 😢😢😂
😂😂😂😂
She say make we be friends na she get boyfriend
I say ok cool
Fast forward she say make I put am on salary
£80 pounds monthly
🤦🏾♂️
Wey how much make I give ma girl?
The billing no dey vex me pass the price fixing and monthly expectation
😂😂
Very funny video, I too enjoyed it more like this bro😂😂😅😅😅
How can the last dude be a changed person
She dey buy the whole market
Sharkboy September 😂😂
Shark what Street is that?
Anyone knows?
I have no idea
Big ups to sharkboy u spoil there waa😎🤲
Yayra is not okayy😭😂
Cse we're not there to shoot a movie😭😂😂😂
Aaaah these girls too aah 250gh too is it an issue😂maybe you take more than that from men😂😂😂
Put on this show make i talk my own its serious
Life hard!
The Yayra gal got me cracking up 😂😂😢😅
This Yayra girl be concert paaaa 😂😂😂😂
“Ahokyer3 y3 ya” meme😂😂
Atear for that side er😂😂😂
Eii maame panyin Wei and you’re calling baby girl😂😂
Begging with pride 😂
1:27 very true
Just give me my moneyyyyy 🤩🤩🤣🤣
The truth is that you guys are seeing it wrongly. Just as Yayra said "destiny helpers". I say "brothers" ❤😂 what won't a brother do for his sister😮 But, honestly. Ladies please, let's not do this to guys, and guys don't do this to ladies. As in this our economy we all dey manage, you barb! ❤this content. I am Dan, but I am not a boy😂😂😂😂
Anytime I feel down biaa, I know that Sharkboy the fresh boy is there lah😘
Aww❤️
this is the sharkboy i miss......bring back contents like this
I no fit dey watch the new find love something
Watch everything 😂
Hehe masa watch everything you don't know how find your match be interesting
Normally Normally 😂
Oh 250 paa 😂😂😂 ah
I figa she Dey go talk 1k + sef … ahh girls be stingy o😂😂😂 on a low
The guy no force
If you don’t have let her know the truth
You see women ?? 250 cedis … Eeii … if your girl be this you for leave am now
Waaaa see ooo... you still have a Facebook account 😂😂.. how won't they bill you 300 euros and run away 😅😅
Bismark is in trouble 😂😂😂
Na fake accent yi nso err😂
Our salary sef no dey reach