Most Entertaining Pidgin Rap Session ever??! - SHOWOFF with GSpread
HTML-код
- Опубликовано: 7 июл 2023
- Sound Production: Rhaffy
Produced, Hosted & Directed by: Amazing Klef
Shot at: AKtivated Studios, Lagos - Nigeria
Connect with AKtivated TV!
∎ Instagram: / aktivatedtv
∎ Twitter: / aktivatedtv
∎ Facebook: / aktivatedtv
Click the link below to subscribe and never miss a video!
bit.ly/3cmKaty
Kindly comment & share if you enjoyed this video!
#GSpread #AktivatedTV #showoff Видеоклипы
My belle start to dey big when I swallow my pride 😀😀😀
On a low key,his bars was articulated and educative
Big ups Gspread ❤❤❤
"I be shy boy but i fit go seven round" this guy dey spilt bars
I love the educational wordplay, and deep meaning of the lines....pastor wey dey pray for madman no dey close him eye....that was dope
I swear 🤣
its a common sayin..but dope
His bars put any other bars behind bars ..articulate rap 🔥
Bruh! This man has bars.
"E be like my sapa dey jym cuz e carry weight"
Alot of quotable...damn..this has to be the freestyle with the most quotables ever. My favourite is "no matter wetin sup, frog no dey jump go back."
“hunter wey carry cow come back, thief am” 😂😂😂😂
Abeg explain dah line
@@falokunemmanuel9577 normally hunter dey hunt for bush meat. so if a hunter comes back home with a cow (which isn’t a bush animal), that means he thief am for from cattle ranch or a stray cow
you get?
@@DAMMYPRINCE 😂😂😂😂😂😂
@@DAMMYPRINCE omo you understand literature do you 👌
E thief am,,no cap 😂😂😂
"...be like say i be tree because everyone leaves..." 👏
Even when Man was pouring out his heart, amazing Klef was still feeling hyped and jumping 😭😄😄
Pastor way dey pray for mad man no dey close him eyes 😂 this guy is so dope keep the fire burning
“E be like I be TREE, cos everyone LEAVES"🔥🔥
This Guy is the best Pidgin Rap, GSpread you will spray like virus,
I downloaded it and keep listening to this bars and I keep smiling,
His bars make sense
This is perhaps one of the best pigin rap I’ve listened to. Enjoyed it. Mad punchlines, articulate bars. Take your flowers bruh💐🙌🏿.
Pastor wey dey pray for madman nor dey close e eyes 🤣🤣🤣🤣
Mad bars 🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥
The hustle is for mama, but money come you carry girls . That line was fire!
My Belle start to dey big since I swallow my pride😅😂
This guy has so many quotables that every Nigerian can relate to. A good record label with funds and patience can turn him to a megastar with the right team. Will check out more of his songs to guage him more on wax. Keep pushing Gspread... The world is yours
Ashawo dey call you fine boy , you dey blush , person wey dey find customer 😅😅😅🔥🔥🔥
Omo punchlines dem supposed bless this guy... Omo if life na doctor I nor like how e dey treat me, though time don dey last !!😂😂😂
more grace !!
Hunter wet carry cow come back, thief am
Just smiling throughout
If God blow your whistle, you no need jersey to score. This is a bar!!!
❤
My belle start to dey big the day I swallowed my pride.. bars 🔥
Pastor wey dey pray for mad man no dey close em eyes 😂😂
This guy bars wicked aswear😂😂
My belle start to dey big wen I swallow my pride 🔥
These guy is crazzzzyyyyyyyy🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥…..”pastor Weyy de pray for madman no de close him eye” 😂😂😂😂
Big love G spread ❤
Wetin be this 😂
E too sweet ❤.
Blowup the freestyle I love you keep it up God bless
Tree for corner river no di fear dry season 🔥🔥✍🏻
Baddest bro @G-Spread dope always killing it ❤
Hard time no dey last but e don dey last these days 😂😂
No matter wetin sup frog no dey jump go back🤞🏾
This one kill the vibe too much
I no dey comment before but this one I must 😮❤
Gspread dey fire without warning 🙌
I swear I too love this guy him dey gives joy😊 🔥🔥🔥🔥
"pastor wey Dy pray 4 mad man no Dy close eye"...e get y ooo
Omo😢. This is another level oh. My face is swollen, too much 👊 lines. " woman wey to fine Belle no dey wear cloth sleep😅
I had no choice than to click that thumb up. Homie is killing it so much bars in that mouth 🔥 🙌
Na me dem dey celebrate when I no be celebrant🙌
My belle start to dey big when I swallow my pride 😫😫
Hardest bars pf the year 🎆 🔥 📛 👩🚒 🚒
The guy dey always win rap battle for J5
Pastor wey dey pray for mad man no dey close he eye 😂😂😂
Omo see as I dey smile omo 😂😂
Simply unique. Hope to see you in the limelight soon
The best pidgin rap I’ve ever heard in my life 🙏🔥🔥🔥🔥🎯🎯🎯🎯🎯
Hahaha omo dis guy issa killer ❤️❤️❤️
I love this 💕💕💕
This was just amazing 🎉❤️🔥
He needs to come back really.. Man is super talented.
The hustle is for mama...when money come you carry girls...😂😂😂
This guy need to be sign
🎉🎉🎉🎉🎉
AJ to the world, to much talent in my hood
Lol 😂 abeg ooo this is fire 🔥🤣
Barrrrrs🔥🔥🔥🔥
bad guy 🔥🔥
g spread sabi from time
Wow my guy finally make it to here 🔥🏆
I give it up for G spread... Pure barz
Dope.... You write good flows
Bruhhhh🔥🔥
Litttt 🎉🎉❤
Brrrrrrrrrrr I smile all through 🫡💯
Had to watch this again...😂😂 the guy good No CAP🧢🧢🧢
He just needs to inject personality....He has bars!
😳😳😳😳baddddd 🙌👏👏
That was fire 🔥🔥🔥
Person wey dey purge no dey select where to shit 😂😂😂😂
Wetin dey my head fit shut down computer.. Loll and he's right cause he's just dropping bars upon bars
I don watch these like 10times guy u too good
🤣🤣 I just dey laugh funny lines 🔥🔥🔥
That’s hard bro 💜🔥🔥🔥🔥🔥
Next rated level rap ❤🔥
Tree wey dey near river no dey fear dry season 🤯🤯🤯🤯this guy go kill me today😤😤😤
Omooooooo 🔥🔥🔥🔥🔥
My belle start to dey big when I swallow my pride,wtf bruuuhh🤯🤯🤯🤯🤯
Ajegunle to the world..big ups Gspread
Omo🥵🥵🥵🥵baba G-Spread you are splitting bars🔥🔥🔥🔥🔥🔥
G spread my bro !!!!!
Nice one, good flows
Good vibes bro I love it
This guy has the hardest bars this show has seen
This guy is amazing 🔥🔥
Boi dope Gspread I like him fr fr
If I see sure plug I don sell my kidney 🔥🔥🔥
Person wey dey purge no dey select where to shit..😂
Na play play goat 🐐 take dey sleep with em mama
Gspread fire as usual 🔥🔥🔥
G Spread just dey kill the beats with Punchlines from start to the end
Funny and real Punchlines 😂
"No be Big Thing Dem dey use born ejima" 😂
I love you bro, More wins, More Punchlines to you too
Omo this guy get bars
Pastor wee dey pray for mad nor dey close he eyes
Let him cook !!!!!!!👩🍳
Bars on bars😊
This bro bad❤❤❤
This is 🔥 🔥
This guy good shaa😂😂😂
Too hard 🔥🔥🔥🔥
Bars on bars🔥
I like him!!!!!
So crazzzzzzzzzy 🥵 🥵 🥵🥵🥵🥵🥵🥵🥵🥵🥵
God bless ur talent kid 🙏
My Geeeeee🔥🔥
What's your favorite line???
Frog no dey jump go back!!!
Pastor wey dey pray for madman no dey close him eyes 🤣