Nna my brother Rex u are so in track line to tell them to rub cream,how on this earth den go think of rubbing cream,no confirm man among them wey confirm Wetin Dey rob,abeg give them cream let them rob am haha😂😂😂
When the robbers came, I knew it was planned by you😂😂 I started laughing when you found out that you got the wrong box😂😂 I was eating while watching this and I almost got chocked 🤣 They went to rob cream instead of money 🤣I love how you advertise people's brands in your contents❤️🤣🤣I swear I love this channel and I'm glad I subscribed earlier and that was a year ago 😁❤️
Rex world's finest comedian 😂😂❤️❤️
Top notch marketing package for de cream 😂 😂!! At least na fine boy robbers una go be 😂!!
Mr. Rex please don't forget about Oga Osas season 3 we are still waiting ❤❤❤❤
Its important
Very important oo baba rex.
@myloganteh17323 ist 1❤
Baba Rex: wetin concern me with Acne cream, face wey wan Ac, e no go Ac? 😂😂😂😂😂
Crazy 😂
My brother rob cream ooo my brother rob cream oo 😂😂😂😂
Even for danger my oga deh shout hello 😂😂😂😂
😂😂😂
I love how u involve ur wife into the business 😂
I don't
@@davidchinedu530 i said I love not we love mr man
I said I don't, not we don't, Mr man.
@@davidchinedu530
@@davidchinedu530hug transformer😂
The girl is serving living God 😂😂😂😂
Baba Rex no dey fail 😂😂😂😂
Rex na Messi fan ooo na y i like ur comedy ellooooo ….. inter Miami to the 🌎
Rex you really kill me for this one,abeg make dem rob cream o
Rub cream o😂😂 thief thief thief, robber robber😂😂
No one like Babarex.. this guy too much 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Which kind robbers who na be sef😂 Much love to you Babarex
Fan’s of inter Miami over here 😅
Helllllo ah ah you are fresh,you are smooth, see as your body just make lelellelel😂😂😂😂
Top fans dey and try dey show love it matters 🙏
Inter Miami to the world 🐐👍👍
😂😂😂😂😂 In a twinkle of an eye n boom they're rubbing cream 😂😂😂😂😂 lot's of love from 🇰🇪
You nor go kill me with lough 😂😂 bro
Nna my brother Rex u are so in track line to tell them to rub cream,how on this earth den go think of rubbing cream,no confirm man among them wey confirm Wetin Dey rob,abeg give them cream let them rob am haha😂😂😂
Baba! That Miami kit choke ooo 🤩
Babarex and the team❤❤❤❤❤
Your all are funny
Beautiful wife❤❤
😂😂😂😂😂😂😂 I really love this my Edo brother it's so funny
Rex baba, always enjoy ur commedy
Na menstrual pad for dey inside the box, mtchew,😂😂😂
Babarex you are so Good my brotherly ☝️☝️🇳🇬🇲🇫❤️❤️
Beautiful wife and husband
Mission failed 🤣🤣🤣🤣 rob cream
Chaii my ribs 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂Roberts go robe cream 😂😂😂😂😂robe robe robe🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Anytime I get your notifications, I know it’s a banger lmao 😂😹
I tell you 😂
Bro you will never change I enjoy watching😂😂😂😂😂
Baba rex you're smooth hellooo 😂😂😂😂😂😂
Which kan rubbers una be, rororo😂😂😂
Since we no fit rob money, we go rub cream😂🍷🏃♂️.
😂😂😂😂
6:02😂😂😂😂 give me more cream..😂😂😂😂
I go solve this matter. Mr Pwhyte you collect one pef, the other guy one blech im face. 😂😂😂😂😂 make una Rob cream oooooooo❤❤❤
Make una Rob Cream ooo 🤣🤣🤣
My best couple ever ❤❤❤
Pure advert at its peak💯😍
😅😅😅😅😅 Business Lady 👑
Lols baba Rex the Kuntus master 😀😀😀
😂😂😂😂😂 u go explain taya lol
Am glad Baba now involves his wife❤ its so cute❤️❤️ Atleast the kissing will now be THE RIGHT KISS😂 much love ma people🌹❤️
At least for the very 1st time kuntus was not mentioned 😊
Dis guy's are toooooooo Good 😂😂😂😂😂
make unah rob cream oooo😂😂😂😂
😂😂😂😂 Nosa u to much 😂😂😂
Rex u ar a bad boy, see hw the operation went sour
Haha 😂 baba Rex is the best
Is the crying for me hahaha 😂😂😂😂😂
Your wife is smooth, hello😅
When the robbers came, I knew it was planned by you😂😂
I started laughing when you found out that you got the wrong box😂😂 I was eating while watching this and I almost got chocked 🤣
They went to rob cream instead of money 🤣I love how you advertise people's brands in your contents❤️🤣🤣I swear I love this channel and I'm glad I subscribed earlier and that was a year ago 😁❤️
Good comedy
But,don't miss family with business
Baba kuntus to Inter Miami Hello OOO 😅
Is the 'hello' always for me 😂😂😂
Great babarex
I love your Talent
😅
Hahaha rex u too much.. Hello
Baba u too much😂
Respect❤️
Wise woman 😂😂😂😂😂
Rob cream oooo😂😂😂😂😂😂😂
Which kind robbers una be
Row row row😂😂😂
Baba rex 😂😂😂
BABAREX You think you can smart your wife where you know that women with money the like 5 and 6😂😂😂😂😂😂😂
Rob cream mbok😂😂😂😂
Community chairman ❤❤❤❤❤❤
Robbers are now robbing Acne face cream😂😂
Very funny 😂😂😂 what's the guy name on red jacket he's always so funny like Godson
Pwhyte
😂😂😂😂, I love u guys
If the face wan ac e no go ac ? 😂😂😂
Baba rex😂😂rub cream ohh
Rob cream oo😂😂😂
I just subscribe from Facebook
Beautiful family ❤😅
Lol they go explain tire o evidence 😅
Very good 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Rex 😂😂😂😂😂😂
"More cream"😂😂
There are rubbing the cream ooo 😂😅😊
Ro ro ro😂😂😂😂😂😂😂😂. Agba influencer. Rixari face show
Mr. Rex give me cream make i rub ooo 😢
I know that na babarex send them to robbed them😂😂😂
Wasted operation lol 😂😂😂😂😂
like wife like husband
😂😂😂Rob Cream o😂😂
Ur wife fyn ooo
If face wan acne mk e acne 😂😆😂
I don comment for Ur Facebook page tire and you no wan reply me
Nah top fan I be oooo
Hello 😂
Wetin dey sup😂😂
Abeg i no fit laugh😂😢😮😅HELLO
Rex done join inter Miami
My brother rub cream oh 😅😅
This is good bro
Rex you be inter Miami fan ??
Beautiful couple... Baba ur wife fine diee
Baba i hail 🙌 o!
Wow inter Miami jersey
My best ❤
Rororo 😂😂😂😂😂😂😂😂
So funny😂😂❤
Rub rub rub😂😂