Ariyiike 😂Thank you 👏🏼👏🏼👏🏼🙌🙌 this is educating Nigerian men in society 80% of them are selfish in relationships/marriages and women are just tolerating immature boys 😂
Iru agbako wo ni eleyii 🤦😅 Risky go just explain tire for this kind relationship 😂 "my mummy this my mummy that" guy go meet your mummy for your feeding bottle 😒 make your mummy just rest abeg!
It’s the small things😂😂😂, shengbo werey
I love the grooming in her grandfather's village!!! 🤣😂🤣
“A baby girl gotta marry, but not a mommy’s boy”..😂😂😂
So you don't want to iron agbada but you want risky to do things for your mum.. Just dey play
🤣🤣🤣
Risky abeg no follow am go village oo😂😅😅😅😅.... It's the ending for me sha!! Going home to go and tell my mummy😂... We say No to mummy's boy o😂
And he was sounding like person wey wan cry😂😂😂
Risky don't walk, runnnnnnn 😂😂😂😂
Offer to cook or clean bawo 😂
I dey runnnnn ooo 😂😂😂
Ariyiike 😂Thank you 👏🏼👏🏼👏🏼🙌🙌 this is educating Nigerian men in society 80% of them are selfish in relationships/marriages and women are just tolerating immature boys 😂
Risky abeg no follow am go village oo😂
Layelaye I no dey follow am ooo
Mommy's boy😂😂😂 that was the first thing that came to my mind before watching the video
Omo the small things 😅... Mama's boy 😅😅
No mind am 😂😂
Mommy boy na wàhálà
Mummy’s boy oo😂😂Risky run oo
Mummy's boy, no go find me for this life, walahi be like bicycle😂😂😂. Wetin Musa no go see for gate, Risky Kp3l3😂😂
Liked the video before even watching. I'm so into the risky character🤍
Thank you🫶🏽🫶🏽🫶🏽🙏🏼🙏🏼
Iru agbako wo ni eleyii 🤦😅 Risky go just explain tire for this kind relationship 😂 "my mummy this my mummy that" guy go meet your mummy for your feeding bottle 😒 make your mummy just rest abeg!
It's the small things 😂😂😂
Looool this mummys boy na wa o.
😂😂😂
Run o, don’t walk ! This one is going to marry his mother last last
We don come mark register here o. One day, risky will find love😂
😂😂 this mummy's boy is ridiculous.. 'its the simple things " he usually said that cracks me up 😂😂
This is very funny😂😂😂😂😂😂
Pressure ti wa ooo😅😅😅😅 risky oooooo
Haha ogbeni yi funny gidigan ni😂😂
This one na last born oo😂
😂😂 Ariyike pls do a skit with a Pastor character.. I wan check something
I'm here to laugh again.. 😂😂😂😂
Risky risky yes your body risky 😂 ❤
Mommy's boy na big wàhálà 😂😂
Risky don jam something! 😂
Is your mommy looking for house girl abi wife??? 😩
Why risky go dey wash clothes?? Lai shey house girl 😂😂😂
Shey you get???😂😂😂
O sumi o😂😂😂
Risky don carry Mummy's boy ooo😂😂😂
Omo na wa
Props to lead actors!!
I reject mummy's boy for our risky o 😂😂
😂😂avoid mummy boys o😂😂😂🤭
Risky one day you will find genuine love 😂😂
I heard the word "mommy" more than any other word😂😂😂
Laugh wan kill me😅
God abegeth😂😂
Go to the market on 1st time visit, even if na 100th time visit
Look like beautiful ❤
Pressure ti wa!
Honestly, we really need to change our mindset about a wife going to enslave themselves in in-laws house it’s not fair at all
Risky eyes has seen alooooot😂😂😂😂but how risky dey Waka meet this kin guys?how???😂
Dating Alínìrónu omo mummy na àgbákàn. E better make u stay with oil and gas brother at least e go better u in dis NNPC era
Wahala wahala wahala wahala wahala wahala wahala wahala wahala wahala wahala
😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Imagine no won help ur father in law but make she help ur mama
Oga ooo😂😂😂
We're live people 🎉🎉🎉🎉
💃💃💃
This is a risky relationship 😂😂😂😂
Aunty risky I hope you can feature me in one of your episodes 😢
Gbas gbos😂😂😂
🥊🥊🥊
Risky how did you reach here ??
😂😂😂😂👏👏👏👏
Oju e deri to loto cause ewo ni kpala kpala 😂
Relationship gbas gbos😂😂
😂😂
Na wa 😂😂😂😂
❤❤❤❤❤
Baba mi loko nla😂😂😂
❤❤❤❤
🫶🏽🫶🏽🫶🏽🫶🏽
Risky😂😂😂😂😂
Relationship be like
😂😂
You won't follow him now? He will tell his mommy for you o😂
How do i get here oju mi ma ri oo 😂😂😂
Your eyes have a lot 😂😂😂😂
Is the way he says my mummy for me 😅😅😅😅😅
Don’t play😂
Why am I getting a cringe whenever I hear "my mummy"
Lol 😂😂😂
This guy is really a mummy's boy😡
😂😂😂😭
Mummy's boys are terrible. 😂😂
😅😅😅
D way I dislike this childish boy ehn
😂😂😂😂😂😂
😅😅
Village ke 😂😂
😂😂😂
😂
Are you sure there are people like this spoilt brat?
Yes
Na tit for tat😂
❤❤❤❤