tempe he go better for you my brother i cant stop watching your message to the world may you continue to dey grow in wisdom, knowledge and understanding my brother
Thank you so much bro! The best for me in all these is “whenever the doubting spirit comes,look back and ponder on all he has done up till the moment and…. SMILE” I smiled after reading that… I’d always remember this! May your knowledge ship never capsize!
You no get sense how the matter take consign you,which one be jaga dey mad,no be your fault sha na because say you never see person way love you for relationship
Una dey mad which kind cruise be that he be like say you this fans of sibi dey friend trouble live d babe for jagaban una too like vawulence here aba U con hear con dey preach here con like say you be man of wisdom nah lie does who are calling you man of wisdom are lying to you. You dey cap jagoos comot ur eyes from her. Use your Duncan mighty ooo !!!
Make una nah talk better thing jhoor no dey call him man of wisdom shey nah better thing he dey do like that you know go advice him better make he comot eyes una just dey cap jagoos!!!
Una no fit differentiate thumbnail/title from content? Jagaban wey dey the title na to trap you come listen to wisdom. No be say him words na for Jagaban. If una no go school, atleast you dey buy bread collect change. Abi na imbe you be 😂 Tempe! I hail 🙌 o
@@emekagospel-ch9fe oga everybody get money to feed sibi still be someone trying to raise 4 de industry woman no suppose be em work now cuz he never get dat kin money although say dem jxt de act sha
@mbamesther-od8ue jonsing nigga! Even this your looseguarding comments dey turn to money for am. You no know and you no know say you no know. Dey there 🫡
Always cap and ligit cap are flowing through the heart to ♥ of a jaman. Oluwa bless us 🙏🙏🙏
tempe he go better for you my brother i cant stop watching your message to the world may you continue to dey grow in wisdom, knowledge and understanding my brother
Thank you so much bro!
The best for me in all these is “whenever the doubting spirit comes,look back and ponder on all he has done up till the moment and…. SMILE” I smiled after reading that…
I’d always remember this!
May your knowledge ship never capsize!
Nor you Wisdom Ship!
I love this sibi caprison e dey motivate
Sibi you are a man of great words. I've learnt a lot from this video.
Thank you and more wisdom to you.
Omo see carpenter this manchi dey burst brain with aconuche @sibi my number 1
Wisdom man my sibi you are loved
I love your wisdom ❤
Man of wise words you are blessed and i believe one day you will be a pastor.
I love you so much so much sibi,may the Lord be with you.
I so appreciate what you just said and I love your mortevaion. Thanks
❤❤❤❤❤❤❤❤ Your wisdom nah Heavenly.
Nice brother man
Wisdom man brother sibi you are saying the truth
This is the best word have had this yr God bless you sibi
Sibi you are very intelligent and smart, thank you for these words.
Sibi 😢 thanks for your cape
Sibi up and grateful ❤
Abeg make una no scatter this movie industry abeg
My mentor Sibi
Much love from Germany 🇩🇪
Sibi you are Great man.
I love ur vibes bro keep it up
Right from Garden of Eden na through woman wey satan use separate man From the love of God. I no fit trust dem
Wisdom man i salama
You get wisdom like this how manage you dey issue with jagaban because of zero zero 🤔
Sibi, Sibi, Sibi, your words alone don carry me enter madagascar 🇲🇬, you too much, I be your no. 1 fan blood 🩸
Get your glory !!!
See carpenter
True talk bro
More wins abro
Sibi man of wisdom
Sibi you are blessed
I love ❤️ ur talk e make sense ❤❤❤❤❤, one 👋👋👋👋👋👋👋
I love it so much
Sabi man u r capping
😊😊😊😊
Thank you my king 🙌🏾🙌🏾
Wisdom man
My manchi 💯
Clear rd4Sibi... Wise words of wisdom bro, more grease2ur elbow.
You are loved ❤
⭐⭐⭐⭐⭐ All for sibi u good boss
❤❤❤❤❤I swear no be lie sibi the story no clear 🥰
KING SOLOMON OF OUR TIME ❤❤
Respect Bruh...🎉🎉🎉
Sibi nah real man u be ❤ wisdom man jaga dey mad 😡 because of women he dey do like child
U no get Sense love Neva do you anything
You no get sense how the matter take consign you,which one be jaga dey mad,no be your fault sha na because say you never see person way love you for relationship
Na cruise dem dey o
Una dey mad which kind cruise be that he be like say you this fans of sibi dey friend trouble live d babe for jagaban una too like vawulence here aba
U con hear con dey preach here con like say you be man of wisdom nah lie does who are calling you man of wisdom are lying to you. You dey cap jagoos comot ur eyes from her.
Use your Duncan mighty ooo !!!
@@MutairuIbrahim don't mind him he don't really no what to say
Sibi !!! man of wisdom ❤❤❤
Wisdom man cap on
💯 for you
Wish man❤
I like your mortevaion
❤❤❤❤❤❤
Wisdom man with he 99 intelligency 1 ruggedity =💯
Sibi live jagaban girl friend your man of you self
Nice
Sibi my man.....I mount for you my man
I just can’t stop loving you bruh
Jagaban if nah play zero zero and sibi the Play make dey stop it ooo play
My gee sibi, may u leave long
Sibi leave zero zero for jagaban una don pass dat level way una dey fight becou of women
Sibi man of wisdom ur face show baba
sharp ❤
My main guy❤❤❤
Senior man which leve way u the chop and wettin e the do for body make I know abeg no reason am e get why I the ask Boss
You too much boss man
Blood leave zero she go blv last last blv me 🙏
I believe u
Make una nah talk better thing jhoor no dey call him man of wisdom shey nah better thing he dey do like that you know go advice him better make he comot eyes una just dey cap jagoos!!!
You're trekking on a jonzing street alone 😅
Na content and na you be the Vilain for the content. 😂 jonnnnnnnsing nigga!
I believe u sibi
Wisdom Tempe
Matters arising
Words 💯❤️🩹
I swear
Una no fit differentiate thumbnail/title from content? Jagaban wey dey the title na to trap you come listen to wisdom. No be say him words na for Jagaban.
If una no go school, atleast you dey buy bread collect change. Abi na imbe you be 😂
Tempe! I hail 🙌 o
Sibi wey sabi your face show your teeth 🦷 white 🥥✌️🕊
Live zero zero sibi nah jagaban friend
Sibi live zero zero
Abi owner dey paink each other or what
Am disappointed 😢
So na like this nah unaah want take stop all this good work wey unaah dy do just cox of woman chooo for unaah
Wait oo
They get issues for real life abi na play they de play
This generation is doomed to believe everything as they see it. How could you not distinguish content from reality?
Make Jaga no put body
Jagaban fucked up I swear
Why not create a WhatsApp channel bro..
Noted
Your head get oil Tempe
See sibi money u never get u don de fight for woman i no understand una sef
Who told you that he doesn’t have money or are you the one feeding him
@@emekagospel-ch9fe oga everybody get money to feed sibi still be someone trying to raise 4 de industry woman no suppose be em work now cuz he never get dat kin money although say dem jxt de act sha
@mbamesther-od8ue jonsing nigga! Even this your looseguarding comments dey turn to money for am. You no know and you no know say you no know. Dey there 🫡
Rugged you sibi
❤Wait ooo are they fighting true
@mr wiskido tv
Wait ooo are they fighting true
Sibi, Sibi, Sibi, your words alone don carry me enter madagascar 🇲🇬, you too much, I be your no. 1 fan blood 🩸
Get your glory !!!
See carpenter
I pray for u to succeed