MOG is not even my problem I nearly join my ancestors just this morning as I was zipping my trouser and the zip mistakenly hooked my fundamental human right
Eeii... Nurse in progress don dey hide her Oga money for breast oo... 😂😂🤣 But Oga Bassey, why you no wan pay Nurse in progress her salary? Why deducting all those monies from her salary 😀😀
Greetings and prayers to all our supporters on this Channel May God blessing you all abundantly ! ❤
Amen ooooo... Power to the people
Amen 🙏
Amen 🙏
Biggest AMEN 🙏
Nurse in progress is saying oga I no you are joking 😂😂😂😂 oga bassey too like money 😂
Edo babe must make me laugh hard! Jes!
This guy needs an award
Oga bassey nor go kill me🤣
This is Akpans best character- Oga Bassey 😂😂😂
Akpan, My best Nigerian Comedian💯. Wait ooo, I thought breast na Warm room, a don turn cold room abi 😂😂😂😂
MOG is not even my problem
I nearly join my ancestors just this morning as I was zipping my trouser and the zip mistakenly hooked my fundamental human right
😂😂😂😂😂😂 sue the zip to court
Pele
I see a John G Lake book on the shelf. Happy to know one of una loves Christian literature.
Very Talented 😊..
Always making me happy..
Sokon you too much
More Strength and Energy to shot more
Oga Bassey, pay nurse in progress nah. See? She don dey learn bad things.
Mog from 6am-6pm you will be doing praise and worship 😂😂😂
MOG don finally ment😂😂😂😂😂 24 elders ke😂
I have gods for confirming 😂😂😂😂😂😂😂❤❤❤❤
Nurse in progress she is so.. gentle
So Akpan wise like dis 😂😊.. Wow so fantastic
Adekunle na real thespian
Oga Bassey like money eh 😂😂😂😂😂😂😂😂
Always delivering 😂😂
Nice video 📹 good work 👌 more grace
Very nice 👍 good work 🎉 more grace
I laugh so hard when akpan was trying to deceive nurse in progress about their village juju 😂😂😂😂
Bassey ein walking alone. 😂😂😂😂
Hahahahahahahahahaha you guys are always on point 😅
Good Work Guys
M.O.G na earthquake wen go shake the ministry??
Esosa I love you dear ❤❤❤
good job guys. greetings from Panama
Eeii... Nurse in progress don dey hide her Oga money for breast oo... 😂😂🤣
But Oga Bassey, why you no wan pay Nurse in progress her salary? Why deducting all those monies from her salary 😀😀
Lol😂😂😂😂🔥🔥
First from ghana ❤❤❤
MOG too go funny walahi 😄
Been waiting to know where MOG church dey
So na under mango tree your church dey. 😂😂
Local Shrine 😂
Cold room
😂😂😂😂😂😂😂😂😂❤😘
I like Rebecca no be small
EMOG 😂😂😂😂
Mama Favour (Soko wife ) must speak her tribe and Mr MOG halving service of 6am - 6pm hmmm
Oga bassy with his trick to get money sha
Better Bini language. I enjoy it a lot. I look forward to her Bini vibes in every episode.
what happened to Aneka series, that was the best of Big Pikin role ever
Lol 😂😂😂😂😂😂
😂😂❤
Oga bassi u stingy pass
😂
😂😂😂😂
🤣🤣🤣🤣
😩🤣🤣🤣🤣
🤣🤣🤣🤣